Thursday, August 10, 2017

Why The Oyibo said Hey!

There was one particular restaurant wey i dey go chop 4 (G.R.A.), E get one oyibo wey dey always come chop there too...
Anytime dis oyibo chop finish, he go shout ''Hey'', so I wonder wetin dey make am shout. I decided to eat what d oyibo always eat so
maybe me sef go shout too. When I reach d restaurant yesterday
evening, I order wetin d man dey chop.
Dem tell me say na chicken & red
wine, so i chop am finish, i no shout. I collect extra plate, but i no
still shout. I say dis oyibo na mumu o, wetin dey make am
shout like dat?
Na so i just vex ask 4 my bill.
The waiter tell me say one plate of chicken & red wine na N50,000 then d extra plate too na another
N50,000. Na then I shout hey! heyy!!
heyyy!!!
heyyyyyyyyyyyyy
yyyyyyyyyyyyyyy
yyyyyyyyyyyyyyy
yyyyyyyyyyyyyy
yyyyyyyyyyyy... ........Up
till now, I still dey shout!!!

No comments:

Post a Comment