Tuesday, June 13, 2017

PSALM 23 IN PIDGIN / NIGERIAN ENGLISH

```Psalm 23 in Nigerian Pidgin English, I can't stop laughing. Join me:

The Lord na my shepherd, I dey kampe.

2. E make me sidon for where better dey flow yanfu yanfu. And come put me next to stream make my body thermocool.

3. E panel beat my soul come spray am white, come dey lead
me dey go through express road of righteousness because
of Hin name.

4. Walaii! If I waka pass where arm robber, 419 and juju
people boku,come even join boko haram reach valley of the shadow of death sef, liver no go fail me. Your rod and staff nko?
Na so dem dey like backbone dey comfort me.

5. You don arrange good fufu and Amala on top table make I chop. See bad belle people dey look waa waa waa. You rub me for head with vaseline intensive
lotion. My cup come be like River Niger dey troway dey go.

6. True true, better life and mercy go dey follow me till I
quench. And I go tanda for God house... lailai I no go
comot for wia better dey.
God Almighty, Na you biko! AMEN```

🍂 This is an eye opener; some probably never thought nor looked at this Psalm in this way, even though they say it over and over again.🍂


✨The Lord is my Shepherd✨
 đź’ĄThat's Relationship!đź’Ą

✨I shall not want ✨
 đź’ĄThat's Supply!đź’Ą

✨He maketh me to lie down in green pastures✨
đź’ĄThat's Rest!đź’Ą

✨He leadeth me beside the still waters✨
 đź’ĄThat's Refreshment!đź’Ą

✨He restoreth my soul✨
 đź’ĄThat's Healing!đź’Ą

✨He leadeth me in the paths of righteousness✨
 đź’ĄThat's Guidance!đź’Ą

✨For His name sake✨
 đź’ĄThat's Purpose!đź’Ą

✨Yea, though I walk through the valley of the shadow of death✨
 đź’ĄThat's Testing!đź’Ą

✨I will fear no evil✨
 đź’ĄThat's Protection!đź’Ą

✨For Thou art with me✨
 đź’ĄThat's Faithfulness!đź’Ą

✨Thy rod and Thy staff they comfort me✨
 đź’ĄThat's Discipline!đź’Ą

✨Thou preparest a table before me in the presence of mine enemies✨
 đź’ĄThat's Hope!đź’Ą

✨Thou annointest my head with oil✨
 đź’ĄThat's Consecration!đź’Ą

✨My cup runneth over✨
 đź’ĄThat's Abundance!đź’Ą

✨Surely goodness and mercy shall follow me all the days of my life✨
 đź’ĄThat's Blessing!đź’Ą

✨And I will dwell in the house of the Lord✨
 đź’ĄThat's Security!đź’Ą

✨Forever ✨
 đź’ĄThat's Eternity!đź’Ą


✨How blessed are we indeed, now let others know this too..✨

No comments:

Post a Comment